Uncle Phil For Fresh Prince of Bel Air Don Kpai - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 1 January 2014

Uncle Phil For Fresh Prince of Bel Air Don Kpai



Una remember Uncle Phil for that popular 90 funny drama we dem call Fresh Prince of Bel Air?

The actor wey play Uncle Phil, him real name na James Avery don kpai for age of 65.

Uncle Phil kpai yesterday for LA Hospital where him go do heart surgery.

Make we Baba God grant am eternal rest (Amin)

Him picture with Will Smith...


No comments:

Post a Comment