See As God Take Expose This Nigerian Embassy Worker Wey Sey Him Fit Smuggle Stolen Goods Of UK Inside Diplomatic Bag - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 27 March 2014

See As God Take Expose This Nigerian Embassy Worker Wey Sey Him Fit Smuggle Stolen Goods Of UK Inside Diplomatic Bag


One undercover investigation wey ITV film don expose one jibiti worker for Nigeria High Commission, Abutu, wey talk sey him fit transport any item, including stolen art comot from any airport with him diplomatic connections.

Chei see as God dey catch thief!

Check out more report and video with this link


4 comments: