Ibadan House Of Horror: Tribune Reporter Goof Big Time - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 27 March 2014

Ibadan House Of Horror: Tribune Reporter Goof Big Time


I read one report today ontop Tribune sey dem dey find one of the surviving victims of Ibadan house of horror again.

Now, why I talk sey, Tribune reporter goof big time? me I feel sey this reporter for helep this woman when him hear as people dey talk sey where she one go from the scene of the horror site as dem take report am.

Make una read the story here and tell me wetin una think...

No comments:

Post a Comment