Why PDP No Go Let Jonathan Contest For 2019 - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 23 April 2015

Why PDP No Go Let Jonathan Contest For 2019



Chief Ebenezer Babtope, one of PDP board of trustees don talk sey Jonathan no go fit contest again for 2019.

According to am, although Jonathan na correct guy wey try keep we country from falling apart for time of gbege, PDP go look for  strong Hausa/ Fulani candidate to drag 2019 with Maj Gen Muhammadu Buhari.

No comments:

Post a Comment