See The Warri Pastor Wey Want Make We Dey Call Am Jesus - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 5 February 2015

See The Warri Pastor Wey Want Make We Dey Call Am Jesus


jwz


Attention everybody, This Warri Pastor, Reverend Daniel Myerijesu aka The Demon Destroyer don change him name. Him new name na Jesus' Holiness, Saint Daniel Dikeji Miyerijesu...lol Oshi oda rara.


No comments:

Post a Comment