Melvin Oduah Comot Your Eyes From Genevive o! No let D'banj Catch You - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 1 January 2014

Melvin Oduah Comot Your Eyes From Genevive o! No let D'banj Catch You



Master Melvin Oduah of Big Brother Africa don tell punch newspaper sey, him get crush for Genevive and say she dey inspire am well.

Na like this him talk am “My crush in Nollywood is Genevieve Nnaji.She inspires me a lot. I always want to look at her facial expression anytime I am watching her movies and the way she acts inspires me a lot"

Melvin! Melvin! Melvin!, how many times we call you? if you never hear, dem don take aunty Genevive, so make u comot eyes find another person wey go dey give you inspiration o!


No comments:

Post a Comment