Before You Kill Yourself Ontop Election…Think Of Wetin You Go Miss - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 27 March 2015

Before You Kill Yourself Ontop Election…Think Of Wetin You Go Miss

I say make I try convince YOU wey want kill urself ontop politicians matter. If you don tire to chop better food, oya gonson, is allowed.

Cast your vote and leave the rest for God. Happy voting

No comments:

Post a Comment