Haba D'banj! Respect Genevive Na! - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 1 January 2014

Haba D'banj! Respect Genevive Na!


Wetin D,banj see for women y**sh self, wey him no dey fit control him hand. See as him grab the thing for yesterday Lagos Countdown event.

If Genevive catch you sha! abi you wan go back to being single again?

No comments:

Post a Comment