Patrick Obahiagbon Don Say Him New Year Resolution Na To Dey Speak Pidgin English - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 1 January 2014

Patrick Obahiagbon Don Say Him New Year Resolution Na To Dey Speak Pidgin English



As everbody dey make their new year resolution, Mr Patrick Obahiagbon don talk for facebook sey, him new year resolution na to dey communicate with pidgin.

make una see as him talk am:

''Happy new year to all of una ooooooo my brothers and sisters for peoples parliament.Na
broken me i don gree to they take kukuma yarn with all of una for here this year oooo.If you gree for this matter,talk am for Ayeeee and if you nor gree,talk am for nay.....At least me I also get right to make new year resolution naaaaaa...''


I hope sey, him broken no go heavy, like him English


No comments:

Post a Comment