If To Sey Every CEO Be Like This Airtel CEO! - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 10 January 2014

If To Sey Every CEO Be Like This Airtel CEO!

Airtel CEO, Segun Ogunsanya, rocking the 'Airtel Come Alive Jingle with Obinna Aniche, GM (Brand Assets) and Chief Sales & Distribution Officer, Inusa Bello.

Airtel Nigeria don launch another campaign wey dem call 'Airtel Come Alive' wey dem sey na to reach we Nigerian youths ofr them to become wetin dem wan be and connect more with their family members, friends and girlfriends and boyfriends. (hehehe)

Anyways Banky W produce the new commercial for them wey Shaydee sing. the jingle of the commercial sweet so tey The CEO and him other management team come begin to dey rock am.

No comments:

Post a Comment