Former Isreali Leader, Ariel Sharon Don Die Today After 8 Years For Coma - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday 11 January 2014

Former Isreali Leader, Ariel Sharon Don Die Today After 8 Years For Coma


After 8 years for coma, former prime minister of Isreal, Ariel Sharon don die this afternoon for hospital wey dey near Tel Aviv.

Him son, Gilad Sharon na him tell reporters for the hospital sey the the military commander and politcal leader sey him papa go when him decide to go.

Sharon die for the age of 85.

May him soul rest in peace.



No comments:

Post a Comment