Dem Don Admit Annie Idibia For Atlanta Hospital. Safe Delivery - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 3 January 2014

Dem Don Admit Annie Idibia For Atlanta Hospital. Safe Delivery



Abeg make we put our dear Annie for prayers o! she dey for Atlanta Hospital now dey wait to deliver her 2nd pikin for 2 Baba.

Meanwhile we hear sey, dem don already dey prepare for the pikin christening for US, and 2face go join them there today or tomorrow.

We wish you safe delivery, Annie



No comments:

Post a Comment