Video: See As This Kenya Woman Yeye We Presido Because Of Him Presidential Fleet - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 2 January 2014

Video: See As This Kenya Woman Yeye We Presido Because Of Him Presidential Fleet



This woman never see nada, na him she dey talk, if you come see the other jets, na him be say you go faint.

 E easy to be the president of Nigeria. So because we presido even dey prudent carry only 7 presidential fleet come una country, na him you dey talk abi?

Na only seven una see wey dey wow una, if una come see the 10 private jets nko? una go faint abi?


No comments:

Post a Comment