Chinekeme eh! Human Body Parts Don Fall From Sky For Saudi Arabia - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Sunday 5 January 2014

Chinekeme eh! Human Body Parts Don Fall From Sky For Saudi Arabia


Wetin you go do if human body part land for your house from sky? Na so e don happen for Saudi city of Jeddah and according to police, the body parts fit be the remaining of person wey been try to hide inside plane undercarriage bay, wetin Oyibo dey call Stoaway


No comments:

Post a Comment