Nollywood Actress Susan Peters Too Wan Join League Of Musicians - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Sunday 5 January 2014

Nollywood Actress Susan Peters Too Wan Join League Of Musicians




Nollywood actress Susan Peters dey Studio dey cook her first single...yeh! and she talk sey make we dey expect the best.

Oya na, our fingers dey crossed.






No comments:

Post a Comment