Chei: See Wetin Fan Tell Dammy Crane For Sharing Caprisonne And Biscuit As Charity - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Sunday 5 January 2014

Chei: See Wetin Fan Tell Dammy Crane For Sharing Caprisonne And Biscuit As Charity


Hypertek fine boy Dammy Krane on Friday visit one school come donate things like caprisonne, busicuit, sweets and few other medemede them to the pupils. 

But as him post the picture of the visit, na him one fan come yeye am sey the caprisonne and usicuit no be food.

Make una see the tweets:


No comments:

Post a Comment