Eyah: Banker Wey Slice Her Husband Penis Don Reconcile With Her Husband - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Sunday 5 January 2014

Eyah: Banker Wey Slice Her Husband Penis Don Reconcile With Her Husband



Una know that story na, wey make news of the Ecobank banker wey slice her husband penis with knife when them dey fight for their house for Surulere. Well according to one of their family memebr wey contact Linda Ikeji, dem don reconcile o! and the husband self wey be gospel artiste dey studio dey record a new single titled Still Standing.

I sure sey the track go sell die because na inspiration drive the song from the incident.

We thank God sha.


No comments:

Post a Comment