Actress Bimbo Akintols Don Warn Sey She No Dey Look For Husband - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 3 January 2014

Actress Bimbo Akintols Don Warn Sey She No Dey Look For Husband


Dis one serious oo! Se na by force to marry? Well Actress Bimbo Akintola don warn sey she no dey look for husband, so make una try una luck else where.

For her recent interview with Vanguard, Bimbo sey the worst rumor wey she don hear about herself be sey she dey desperate for husband, na him she come draw her hear warn sey, na lie o!

 See as she talk am:
Oh, that I’m looking for a husband, that I’m desperate for a husband. That’s the worst I’ve heard and that’s the latest one. I’m not looking for a husband and I don’t need one.
I don’t need anything. I’m a complete person. I only do things that make me happy, because I believe and I understand the reality that this is just one life and you should live it to the maximum, happiness and peace should be the key. I’m not searching for a husband, because the rumour that I’m searching for a husband has given me wahala,- all kinds of people from left, right and centre, looking for me saying they want to marry me. Please, I’m using this opportunity to tell everybody, I am not looking for a husband!
Una don hear am?

No comments:

Post a Comment