She try am and fiam, Naomi campbell don dey follow her. hehehe
Few days ago, OAP, Nana King write something about Naomi Campbell wey someone come later copy Naomi inside and before you know, Naomi don start to dey follow am for twitter.
You still dey wait? try am now, I sure sey she go follow you too or else make I naked baff. hahahaha
No comments:
Post a Comment