wetin US Drone Dey Find For Ibadan - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Sunday 29 December 2013

wetin US Drone Dey Find For Ibadan



One mysterious spacecraft don land for inside one building for Ido Local Government Area of Oyo state.

Dem say the spacecraft (drone) crash inside one building wey dey for Omiremi Quarters for the community.

According to one source the dron wey come with registration number TX 5803 fit be from NASA base for Texas, US, and if true true say na so, this one na case of espionage.

For more of the tory make una check http://www.cknnigeria.com/2013/12/us-drone-crash-lands-in-ibadan.html



No comments:

Post a Comment