Make Una See Wetin Woman Do Her Husband Blokos - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday, 28 December 2013

Make Una See Wetin Woman Do Her Husband Blokos




una don hear the story na, but incase sha, you never hear, Police don arrest one woman wey dey work for Eco Bank Plc, for to say she cut her husband blokos with knife.

according to Mrs Bimbo Ajetumobi Daniju, she bin use the knife on the husband make she for take run comot before her husband go beat her for her pregnant state.

na wa oo... make una see the blokos




No comments:

Post a Comment