Pope Francis don talk say God go forgive all non-beliver as long as say dem follow their conscience.
Him talk this for letter wey him write give the owner of La Republicca Newspaper.
This one na real shock sha, but as catholics go say, the Pope no dey make mistake. Abi wetin una feel?
To read more sha, make una go to: http://www.misspetitenigeria.blogspot.com/2013/12/all-religions-are-trueyou-dont-have-to.html
No comments:
Post a Comment