e go make sense sha, if na true sey this two don start dey date. two of them fit themself wella.
anyways, according to tatafonaija, the two of them don dey together since she come Naija and dem even attend "The Nite of a Thousand Dances" wey hold for Sheraton recently.
when MC Ghana Must Go call them make them come stage, we hera sey, na so Melvin come ask her sey, whether she dey enjoy Naija, instead of to answer the question, na so she come talk say 'I love this guy', meaning na Melvin dey totori her now.
No comments:
Post a Comment