Fine Boy, Flavour don shout am say him dey very single, but him come talk say, him never ready to marry too.
According to interview wey him grant vanguard, him go like to make am well well for the music industry first, before him go finally settle down.
Haba Flavour, you don make am already na!
make una hear wetin him talk for the interview
"People will always talk and turn around stories. But I am still single because marriage is not my priority for now. I still want to hit the top before thinking about marriage. It’s not yet time. I am still concentrating on my music."
No comments:
Post a Comment