Radar Online don report say Beyounce and her husband Jay Z spend $6,000, when you convert am to our naira, N930,000 on sex toys for one popular New York sex shop wey dey for Babeland on December 26.
Them say, the couple buy the sex toys to helep them enjoy the season wey we dey so.
Se this kind thing fit happen for naija? guys una go like sex toys, when madam dey house? women make una to answer the question.
No comments:
Post a Comment