The Cloth Wey Yvonne Ekwere Wear Go Headies - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday, 28 December 2013

The Cloth Wey Yvonne Ekwere Wear Go Headies



incase una never see the cloth wey she wear go Headies see am...

the cloth dey daring sha, but e fine. make una see the model wey don wear am too...




No comments:

Post a Comment