Finally, Fathia Balogun Don Drop Her Former Husband Name - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday 30 December 2013

Finally, Fathia Balogun Don Drop Her Former Husband Name



Una remeber sey, dem be talk sey Said Balogun sey make she drop her name? well wether na true or not, Fathia don drop the Balogun to Williams.

Her Instagram page now carry Fathia Williams, even though she never change am for her facebook. na gradual process ba?

No comments:

Post a Comment