Make Una See Patience Jonathan Billion Naira Hotel Wey Dem Sey She Dey Build For Yenogoa - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday 30 December 2013

Make Una See Patience Jonathan Billion Naira Hotel Wey Dem Sey She Dey Build For Yenogoa



Sahara Tv don come again with ogbenge revelation of billion naira hotel wey dem still dey construct for Yenogoa and dem sey na we First Lady Dame, Mama peace dey build am.

Also pictures of the first family of Nigeria house for Otueke for Bayelsa state.
Make una also watch the video...



No comments:

Post a Comment