E Be Like Sey Jude Okoye Wan Marry Next Year O! - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday 30 December 2013

E Be Like Sey Jude Okoye Wan Marry Next Year O!


Hmmm, Jude don dey hint us sey, next year na him turn to settle down o! eyah and me been dey die for am.

Make una see him comment...



Who come be this lucky girl, wey we no know?

This man fine o! make una check am na...this na wetin my people dey call akpuobi (I dey drool)



No comments:

Post a Comment