You Don Collect Your Own 100k From FG? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday 4 January 2014

You Don Collect Your Own 100k From FG?



I see am for Stella Dimikoko blog sha. she talk sey she hear say FG dey give students 100k each for Port Harcourt. 

Abeg I don join her to ask, whether na true? se you don collect ya own, make I sharparly change base. (lol)


No comments:

Post a Comment