Dem Go Bury Iyetade Soyinka On January 10, 2014 - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday 4 January 2014

Dem Go Bury Iyetade Soyinka On January 10, 2014


Dem don announce sey dem go bury De late Prof Daughter wey die on December 28, 2013 for University Teaching Hospital Ibadan, on the 10th of January 2013 for Ibadan.

She leave two of her pikin waka, one daughter oreofe and one son, Adeoto.

May her soul rest in peace.

incase you wan write condolence message to console the family, visit www.iyetade.soyinka.muchloved.com


No comments:

Post a Comment