Video: Hehehe! Oyo State Gov, Ajimobi Don Do The Remix Of Him Own Davido 'Dami Duro' - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Sunday 5 January 2014

Video: Hehehe! Oyo State Gov, Ajimobi Don Do The Remix Of Him Own Davido 'Dami Duro'

You no go believe sey we governors dey sing fire oo. One of them, the Oyo State Gov, Abiola Ajimobi last week while him dey give speech for University of Ibadan decide to do him own remix, of Davido hit 'Dami Duro.

Oya make una enjoy the video:

No comments:

Post a Comment