Sho See Beef! Jennifer Aniston, Miley Cyrus Dey Quarrel Over Hairstylist Chris McMillan - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 7 January 2014

Sho See Beef! Jennifer Aniston, Miley Cyrus Dey Quarrel Over Hairstylist Chris McMillan





Jennifer Aniston Don tell her ‘mane’ man, hairstylist Chris Mcmillan sey make him focus more on her look instead of that of him new superclient, Miley cyrus

Radaronline dey report sey, Jenny don begin to para because e be like sey, Chris dey give more attention to Miley. The attention dem sey don give Miley hair many headlines.

So therefore, Jenny don give Chris Ultimatum to comot him attention on top Miley for now to focus more on she.

No comments:

Post a Comment