Just Incase You See Any Blue Jet For Air Tomorrow, Na Mikel Obi Dey Inside - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 8 January 2014

Just Incase You See Any Blue Jet For Air Tomorrow, Na Mikel Obi Dey Inside


Tomorrow na big day for we brother Mikel Obi as him dey contest alongside Cote d'Ivoire and Man City player Yaya Toure and Cote d'Ivoire and Galatasaray player, Didier Drogba for the Glo/CAF African Player of the Wear Award wey dey hold for Eko Hotel and Suites for Lagos.

Him don confirm sey him go enter the country with Chelsea jet.

We wish am the best of luck.

No comments:

Post a Comment