Chinekeme! Dino Melaye Don Marry Another Woman - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 2 January 2014

Chinekeme! Dino Melaye Don Marry Another Woman




Na so life be, just how many days ago, na him Ogbeni Dino Melaye don start to show off another woman.

Dis morning, na so him post picture of him and one girl for facebook. later him still come post another picture for him twitter wey suggest sey, him don already marry the woman.

Na wa o. meanwhile him former wife, Tokunbo Melaye still dey court dey battle am over their divorce.

For me o, I sorry for this new woman, because na the same wey dem do iya ile, dem go do iyawo too, abi no be so?

Yeye dey smell.

Make una see the other picture for him twitter, with the message.









No comments:

Post a Comment