Another Palava For Stella Oduah As US College Don Confirm Sey Her MBA Na Wayo - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 7 January 2014

Another Palava For Stella Oduah As US College Don Confirm Sey Her MBA Na Wayo



Another Kasala don burst for Minister of Aviation, Stella Oduah!

Sahara reporters dey report sey the MBA from St.Paul's College Lawrenceville, Virginia, Unites States wey she present to Senators when them wan interview her for ministerial nominee for 2011 na fake.

According to Saharareporters, the President of the college talk sey dem never since when dem begin 125years ago, get graduate school or graduate program.

For more informate make una go to: SaharaReporters

No comments:

Post a Comment