Women! Make Una Hear Wetin Toolz Don Tell Una O! - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 31 December 2013

Women! Make Una Hear Wetin Toolz Don Tell Una O!


 
 
For women, wey too dey depend on their man to provide for them, Toolz don advice una o! and me self follow chuuk mouth for the matter.

Abeg no turn your man into money making machine.

No comments:

Post a Comment