Eyah! Jet Li Dey Battle Serious Health Palava - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 31 December 2013

Eyah! Jet Li Dey Battle Serious Health Palava



Chinese action star, Jet Li dey for serious health wahala. him get overactive thyroid, wey him don dey battle since 2010 when dem discover am for him body.

But the 50 year old actor sey him dey determined to fight the condition with all him power.

this na as him talk am, "I'm just a regular guy, I'm not Wong Fei Hung, I'm not Huo Yuan Jia (kung fu heroes he portrays on film), I'm not a hero. I'm just like you."
Li confessed there are times he's unsure if he's able to carry on with work, but he's determined. "I'm in pain, but I'm not suffering. I'm happy.".

Sorry o! we go dey pray for you sha.

No comments:

Post a Comment