FIFA Don rate Mba AFCON Winning Goal As One Of The Best Goals For The Whole Of 2013 - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Sunday 29 December 2013

FIFA Don rate Mba AFCON Winning Goal As One Of The Best Goals For The Whole Of 2013

 Sunday Mba Celebrates His Afcon 2013 Winning Goal.
Una Remember that Goal wey Sunday Mba score for the finals of AFCON 2013?. Yes, that one, FIFA don rate that him winning strike as one of the definning moment of 2013.

This na according to one rating wey dem conduct for the official website of the world football governing body.





No comments:

Post a Comment