Business partner Indeed! Stella Damasus & Daniel Ademinokan For Applause Africa Awards, New York - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Sunday 29 December 2013

Business partner Indeed! Stella Damasus & Daniel Ademinokan For Applause Africa Awards, New York

stella_damasus_steps_out_with_daniel_ademinokan

Dem never talk say dem dey date officially sha, but gist for town be sey dem be more than friends and business partner. people wey know, even talk say dem they live together for New York.

No comments:

Post a Comment