Check Out Kylie Jenner As She Dey Twist To Wizkid #Ojuelegba Song - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 28 August 2015

Check Out Kylie Jenner As She Dey Twist To Wizkid #Ojuelegba Song

After the remake wey Drake do untop Wizkid banger song #Ojuelegba, plenty oyibo people just dey trip for the song. one of them na Kylie Jenner. Make una check out how she dey dance to the song.

No comments:

Post a Comment