We Military Them Don Finally Enter Sambisa Forest Go Fight Boko Haram Fire For Fire - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 4 February 2015

We Military Them Don Finally Enter Sambisa Forest Go Fight Boko Haram Fire For Fire



We army them don finally stand up talk sey dem no go gree for Boko dem again, as only them carry themselves enter the dreaded Sambisa Forest to go finish every book member inside the forest.

Na the director of defence information, Maj-Gen Chris Olukolade dem sey talk this one. him sey na since Tuesday night we army don begin to they raid and comb the whole forest

Chineke biko, no fall we Military hand. Amen

No comments:

Post a Comment