Se Una See The Broom? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 4 February 2015

Se Una See The Broom?

Nigerian politics too sweet sha. Incase una no know, PDP no dey allow APC put up their poster ontop Federal Road, because dem claim sey na so Lagos state government dey deny them too to put their posters ontop their own roads too.
 
Trust APC na, na overnight dem take go station all the brooms close to Goodluck poster ontop Third mainland bridge.

No comments:

Post a Comment