Se Favour Dey Runs Two Women? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 2 December 2014

Se Favour Dey Runs Two Women?

 
Se Flavour dey runs two women openly? because we no understand wetin dey happen for this pictures oo. Anyways him been don talk am sey, anything marriage no dey him mind now.


Dem sey when money dey, a man can do anything wey him like, plus women no go allow make him rest.


No comments:

Post a Comment