FG Don Cancel The Training Wey US Dey Give We Nigerian Army - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 2 December 2014

FG Don Cancel The Training Wey US Dey Give We Nigerian Army








 Dem sey we Government don cancel the military training programme wey USA dey give our Nigerian army.

So far, the training been happen for April and August 2014.

Na the US government announce this one. But we government never talk anything about am.


 

No comments:

Post a Comment