Una Black Friday Black So? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 28 November 2014

Una Black Friday Black So?


Hope una buy plenty today oo. mehn see traffic ontop Jumia, Konga, Dealdey etc, so tey their sites self crash. As for me, the blackberry phone wey I been warn buy, I no fit. 

I click so tey my hand tire me. wetin come pain me be sey, I even leave my work to do black friday shopping.

I just hope my Oga no go sack me oo! On a final note sha, when these mall go do there own, becos me I no too believe this our online stores for their black friday o.

No comments:

Post a Comment