Femi Kuti Don Talk Sey No be Him Born Two Of Him Pikins - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 28 November 2014

Femi Kuti Don Talk Sey No be Him Born Two Of Him Pikins

Femi Kuti don come out to talk sey two pikins out of him five children no be him own after him do DNA tests ontop all of them
The Afro beat artiste self don return the two pikins, Dupe and Tosin to their mama dem.
Chai this is so sad. their mothers elf up big time.
This na how him talk am, “I did a DNA test and was told two of the children are not mine. The first two (after Made), a boy and a girl. It is very serious. I never knew somebody could give you what is not yours. I’ve three boys now. I can’t father children I was tricked to believe I am their father,” 

No comments:

Post a Comment