Make Una Meet President Jonathan First Daughter We Go Marry For April - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 28 March 2014

Make Una Meet President Jonathan First Daughter We Go Marry For April


I swear me self no know sey we presido get daughter wey don grow like this.

Her name na Faith Sakwe Elizabeth and she go wed her sweetheart Godswill Edward Osim on the 5th of April inside Bayelsa and the 12th of April for inside Abuja.

Dem sey na adopt them adopt her when she small and na their first daughter. The Lady fine well well o!
Big congrats



No comments:

Post a Comment