We know sey he go be like this, even though dem been dey deny am when Sahara reporters report am sey dem go remove am. Anyways, the Police Service Commission don finally approve the recommendation of the Inspector-General of Police to redeploy Rivers State Commissioner of Police, Joseph Mbu.
Mbu go move to Abuja as the new Federal Capital Territory Commissioner of Police.
Meanwhile the Commissioner wey dey in charge of the Special Fraud Unit, Johnson Ogunshakin, na him go take over from Mbu as the new Rivers State Commissioner of Police.
Hmmm, now wey mbu don go, I hope we go hear word now for Rivers State.
Oga Mbu congratulations oo, but make you no go cause another trouble for Abuja, because we know no where next dem fit deport you to.
No comments:
Post a Comment