D'banj Kill This Song O! Genny Abi Jenny Abeg Make I Borrow Una Boo For Some Minute - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday, 12 February 2014

D'banj Kill This Song O! Genny Abi Jenny Abeg Make I Borrow Una Boo For Some Minute


Chei, this song dey totori mi. I swear, na who discover this new D'banj, am loving him all over again, chei Genny abi na Jenny no vex, make I borrow una boo for some minute.

No comments:

Post a Comment